Letra de Mandela
Zagadat
Mmmmm

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Won ni wọn ri mi ni'ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
Oh Lord

I want to live forever, like Nelson Mandela
So dem go fall for me oh (Yeah yeah)
I dey for Kalakuta
Dey blow my ṣakabula
So many things I see oh
E geti Domitila
Wey want to kill my ginger
Awọn ọmọ ṣẹpẹtẹri, Jesu!
Wọn ni wọn ri mi ni'ta
As I dey chase paper, sleep no dey for me oh, yeah

I face money, leave konji oh
Na that one sure for me oh
Sapa no fit-ti me oh
Ọlọrun ma jẹ ka ri oh
Nobody dey for me oh
Only me dey for me oh
The more you look, the less you see
The more you look, the less you see oh

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba

That's why I take the hustle personal
Make I chill for my Benzema
Nobody fit to drain my energy
More time me I dey pray for my frenemies
Na me dey give them motivation
Na me dey give them motivation
Baba tori mi jaja gbera
Ki n ma r'alakoba
Oh Lord