ODUMODUBLVCK

Too Spoilt
I am too spoilt Orishirishi Yeah Come on I am too spoilt I just need my nails done Primary 2 boys and girls All of them they wan see my taste buds (They don't) They don't know that She is so gone My shima shopping be like She dey ship drugs Grizelda Blanco Pablo Chapo All of una money no fit shake us E no fit feed dog Cause I don hammer Wetin remain na to spoil the person daughter She no fit do bad She know say kala own Na dollar dollar Letras de cancionesMutilate naira (spend) Cause I don hammer (spray) Me and my producers We pray at desame time (burst my head) Because this gbedu be like say we dey go shrine (cast and bind) Dial my line Call my wife Permit her shine (kabush kabash) She no dey mize Buy am Baby you too dey swipe I buy am moto (boss) But I no let am drive Even when we dey fuck Brother I no dey let am whine Camo (chai chineke) I no grind (Jesus) I no dey let hustle (god) Struggle My money no need advice I am too spoilt (ewo) I just need my nails done (halelele now now) Primary 2 boys and girls All of them they wan see my taste buds (They don't) They don't know that She is so gone My shima shopping be like She dey ship drugs (halele) Grizelda Blanco Pablo Chapo All of una money no fit shake us E no fit feed dog The way I dey roll right now Like say I was born with a golden spoon (chaw) My parole is giving big boy They go think say na me born tycoone (how) For the mall I go two two Ask tobi Na the lifestyle boo We no want any of their fake title Commot for here I go price you too Dan uwarsu Wetin remain na to spoil the person daughter She no fit do bad She know say kala own Na dollar dollar Mutilate naira (spend) Cause I don hammer (spray) (Burst my head Promise and fail I no dey Cast and bind Permit her shine Kabush kabash Cause I don hammer) From Letras Mania