ODUMODUBLVCK

Layi Wasabi
Recording recording Kala kala Bile Kala Atl baby Sholz out here (Blvcksheep forever Blvcksheep for life Izgaaju till we kpeme Antiworldgangstars Ge records You get me Odumodublvck) Native Yeah Baw Grrr Arghhh Take... Take man for joke Like say I no sabi Layi wasabi Joke man Nothing wey you sabi Letras de cancionesI for like be your sponsor But your mama tell me say Modu keep your money This one na nkapi He's capping He knows you're his daddy Take... Take man for joke Like say I no sabi You Layi wasabi Joke man Nothing wey you sabi I for like be your sponsor But your mama tell me say Modu keep your money This one na nkapi He's capping He knows you're his daddy One by one Make dem answer my query No be charge and bailing I'm a blue blood I know you don't know the meaning Legacy is stuck in veins Na me carry hip hop go club I follow run hotbox December time it was only us 5 minutes of fame, all gone Now they're back to square one Accountable for all my wrongs I am responsible for all the hatred bore It is because I won I celebrated it over their loss Hey, I'm up While, they dropped Of course Their begging ziano They want to chill with us But him no go gree them E go better make I lose air I go rather kill them who cares Do time in jail While I'm inside I go still inspect Each of them grave Their family member flowers It will not smell a day Take... Take man for joke Like say I no sabi You Layi wasabi Joke man Nothing wey you sabi I for like be your sponsor But your mama tell me say Modu keep your money This one na nkapi He's capping He knows you're his daddy Bile! Oh ye rappers, obo quilox ni yin, tin ba shayo tan ni ma ya yin Oja daddy, oko nla, 5ft 11, epon maalu, baba iya yin 25 years in the game, 4040 je beat lo abi ori n tayin Online lo wa, anything goes, rora ma jabula, menomo ma sha yin Astagfirulah, mo toro idariji, ogun ma pa yin Lo lo lo lo, local rappers, fxck it! ta le fin ta yin Worked hard in my youth, mo kan sanwo school lo, mo den te idi Gen z bere proof, iya hafusa n wo csi lo steady E don tey wey I rap, e don tey wey I trap E don tey wey I boom bop Osanobua! kevin de byrne re o, suuru too tap Odumodu! kala fe gbe aga jade, ka lo she shootout No cho cho cho, hmmm, showing workings joor Make you no chuk mouth Take... Take man for joke Like say I no sabi Remilekun Joke men Nothing wey them sabi I for like be your sponsor But your mama tell me say Modu keep your money This one na nkapi He's capping He knows you're his daddy From Letras Mania