ODUMODUBLVCK

Vinicius
Clear road Shagba close that door Close that door Hehehehe (Blvcksheep forever Blvcksheep for life Izgaaju till we kpeme Antiworldgangstars Ge records You get me Odumodublvck) Clear road for the boss I don go I don come I don chop Dem never see returns Jungle don mature) When she come Dem say na wor win wor Wor win wor She wanna lick my lollipop My pin pop Why she dey move like vinicius (vinicius) Confuse us Wor win wor (yeah) Letras de cancionesWor win wor (chai) Ngwon gwo special Odumodu your lyrics too get dagger You be like warlord Odumejes partner (calm dan) Ragnar (badman) My present kele be like Lagertha Run sinner man Run sinner man (erin mus) Gbes Una never che chung tin This summer time I'm drunk in a van (chuks) I go enter pool party Me and my men We must run tag team (sweet p) Bikini cute Omo see bad bitch (aah) She must do bad thing (praa) Kosi sympathy (baow) Men don cluster (grr) She dey spin like 4kerty When she come Dem say na wor win wor Wor win wor She wanna lick my lollipop My pin pop (po po po po po) Why she dey move like vinicius (grrr) Confuse us Wor win wor (sound alarm) Wor win wor (chai) I no need to wait for the waiter My p go surely bang (dribble am) The mixer wey them get Na heavy trash (carragher) Their own dey rarely last Od why you come here dey brag My own berry blast These fuckers think I'm arrogant After I take the piss I use my babe aura take handle man (gidigbam) Her p small hesistance Too many drip wey come her head But she bury go am Commot lip gloss from her Birkin bag (yiii) Pink Hermes she take dey waka round Yaba ojuelegba This flex is giving Omo she is very proud Kala this your babe na animal Dem gather round But na their funeral Bad She's a keeper she dey track man (fuck) E be like she dey sell igbo for downtown Commot her compass With all her friends Dem say na dem dey run town Wor win wor (yiii) Wor win wor She wanna lick my lollipop My pin pop (kala) Why she dey move like vinicius (run run run run run) Confuse us Wor win wor Wor win wor Ngwon gwo special Odumodu your lyrics too get dagger You be like warlord Odumejes partner (calm dan) Badman My present kele be like Lagertha From Letras Mania