ODUMODUBLVCK

Big Time
Calling me a cannibal is nothing short of me I can be a beast and I can be a fucking g Look into my resume their blood is on my teeth Sweet Odumodu mix with Nutri-C I say na many bitches been dey lap me ela on a regs on code (Telz) Dem say na many leeches for your body make you dey dey pam on low (Major) Back in 93 my mama talk say I for kpai guy Doctor pastor tell her issa lie Tell her say him destiny dey written from the time Written in the sky my brother shove it in their eyes Make them aproko make dem dey feel like say ojukokoro I dey makoko unilag I been dey blow cocaine Picture me like Booker T Fighting for my tutolin Tramadol and Ruphinor Before you pass my corridor Sho ti gbo Causing kasala since when I buss up on the scene Make dem show me something wey man e never see Yeah, I been de hustle yeah my brother till e pick Letras de cancionesSay mama go kpai omo aje I no believe Light one big Maryjane make I cool down And I'm steady counting all the money for the stress now Gotta keep it pushing, yeah, my guy you know the drill Call 30 bitches make them gather for the thrill Yeah, na big wiz big kala man na big time Spend big money for the wrist I still no get time Yeah, you know say me I'm addicted to the late life And na the music been save me from the street life Back in the day skuchis make my mind de sweet Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease Yeah, egbon gbon meji funmi you know as e be na When you de as you de lick am e de sweet Many things de happen mo le shalaye Make I call one or two make we trabaye Make dem run up the bottle wiz baba dey Say na big wiz & big kala dey oo Omoge wan jo dem de dance on me You know we come here with many men oo And you know trouble we no run away from Sho ma nowo o ma shalaye o Wa jo oo Make we keep it on low Who de stay glass house no dey throw stones Make you no catch feelings inside Girl I do for the night, when I come de reply One love For my people one love You know big wiz I de make dem come round You know I de talk my mind Hide no feelings inside Causing kasala since when I buss up on the scene Make dem show me something wey man e never see Yeah, I been de hustle yeah my brother till e pick Say mama go kpai omo aje I no believe Light one big Maryjane make I cool down And I'm steady counting all the money for the stress now Gotta keep it pushing yeah my guy you know the drill Call 30 bitches make them gather for the thrill Yeah, na big wiz big kala man na big time Spend big money for the wrist I still no get time Yeah, you know say me I'm addicted to the late life And na the music been save me from the street life Back in the day skuchis make my mind de sweet Do it proper, dey for shrine to put my mind at ease Yeah, egbon gbon meji funmi you know as e be na When you de as you de lick am e de sweet (Baba calm down Rora Otito Blvcksheep forever Blvcksheep for life Izgaaju till will kpeme Antiworld gangstars Ge records You get me Odumodublvck! Kala, na kala Hmmm...) From Letras Mania