ODUMODUBLVCK

Industry Machine
Yeah, ah-ah, e dey work (Whoo) Black sheep forever, black sheep for life Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters GE records, you get me? ODUMODUBLVCK NATIVE Dem been dey find me for- Showzy (yah!) (Ucee) Dem been dey find me for court, all along Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost, ay) Industry Machine (grrr), I don come, Falana (over us o) Challenge me and see, e no cost, I too much (I go talk am as e be) Dem been dey find me for court, all along (all along) (They don see who pass them) 'Cause na me dey dance on their grave, e no cost (ay) (They don see who pass dem) Industry Machine (Remmy boy), I don come, Falana (ay-ay) Challenge me and see (we many), e no cost, I too much Yes, dem say na rubbish we dey talk (yes) Dem say na jargons we dey spit (dead!) Some say na hullabaloo lingua (ha-ha-ha-ha) But na my music them dey chop (fact) No be chaise, no be play, e be like rice Kele yapa for my bimba Letras de cancionesOne lyric dem go begin to dey meskafor Postinor for the haters wey dey hate on us (he who puts it on the line) What if we kpai? What if we cry? At least we try Oh, MohBad, my guy, how many tries? Too many lies Native Record, pull up in the game without credentials When you're in the game, they know my name, they know dependants I still dey rap, dey sing, no double danga Odumodu, you don hammer, yes, I know Philip Granger (Granger) I sip my champaign on the way The girl don tire for my place, my head is wanted on a plate Dem been dey find me for court, all along (all along) Na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost) (They don see who pass them) Industry Machine (Kala), I don come, Falana (over us o) Challenge me and see, e no cost, I too much (they don see who pass them) Dem been dey find me for court, all along (all along) (Black sheep forever, black sheep for life) Na me dey dance on their grave, e no cost (ABJ stand up) (e no cost o) Industry Machine (Antiworld gangsters), I don come Falana (Native) (They don see who pass dem) Challenge me and see, e no cost, I too much o (They don see who pass dem) Challenge me and see, eh-eh, eh-eh (they don see, they don see) The many wey don come o, they don see, I don devil Oh-oh-oh (I don come, I don come) Industry Machine o Ọ, ọkọdọ, sit down there, enwedighi ife na-eme Ay, ọ gịnị? Egwu di ya, ah-ah Chee mee kwuo, ọdi (fire) E dey body (fire) E dey body (fire) E dey body (fire) E dey body, ah-ah, ah Dem been dey find me for court, all along (all along) Because, na me dey dance on their grave, e no cost (e no cost o) Industry Machine, I don come... From Letras Mania