Burna Boy

28 Grams
(Ganja) For morning I (Ganja), for evening I (Ganja) For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja) Twenty-eight gram, one O.Z. me have, nínú ara mi o I no fit love you like I love marijuana, make I no whine you I no dey too talk, na my mind I dey yarn Mi o p'ara mi o I no dey smoke crack, I dey smoke sativa Mi o gb'oja sara mi, oh (Ọmọ e don be [?]) No go do cocaine, e go drive you loco Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be [?]) Wọn ni so fun e, wa gbera e leke And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe (Ganja) Just give me (Ganja), original (Ganja) I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja) I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja) For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah Ganja man, don't go nowhere unless I smoke my igbo Make una leave me, make una leave me, dey make I dey my own I no need any disturbance, I no bother nobody, eh Letras de cancionesÀwọn kan ṣo mi la, àwọn kan je politician (Ọmọ e don be [?]) No go do cocaine, e go drive you loco Àwọn kan gbọn, àwọn kan dey on colos (Ọmọ e don be [?]) Wọn ni so fun e, wa gbera e leke And if you no take my advice, wa ṣe are e léṣe (Ganja) Just give me (Ganja), original (Ganja) I grow the (Ganja), I tie the (Ganja), I light my (Ganja) I need the (Ganja), prescribe the (Ganja), medicinal (Ganja) For morning I (Ganja), for evening I (Ganja), I love the (Ganja), ah What is that stench? From Letras Mania