BNXN

Captain
Backward never, backward never, backward, backward, backward never Backward never, backward never, backward, backward, backward never Backward never, backward never, backward, backward, backward never Backward never, backward never, backward, backward, backward Hmm Ọmọ you see my life na the kind one, I no get time for gratification Na big money wey I siphon, that one no come be abomination Mo mo pe inu ma n bi wọn, anytime when they see us Lese-kese la ma n le wọn Una dey joke, I'm serious, oh Na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG Me no like story, me like money o, as if you know me 'Cause my ex-girlfriend too like Soji o, na me dey run P Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Cali) Me no like story, me like e money o (Money o) As if you know me (Know me) 'Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me Kor kor kor, it's the captain the commodore I dey use all my full senses and I dey use all of my opolo Sound it let them know I'm a son of God From the south side, you sabi now Letras de cancionesWhile some may hate on my preferences they cannot deny say Me I sabi gan, I sabi gan, oh Been active, I've been at this, fun ọdún méje Higher powers, higher powers, I'm feeling like Odumeje Who get this? Let me trash it, dem no sabi play Make I romance your woman, I'm feeling like an Omah lay Ọmọ you see my life na the kind one, I no get time for gratification Na big money wey I siphon, that one no come be abomination Mo mo pe inu ma n bi wọn, anytime when they see us Lese-kese la ma n le wọn (Lese-kese la ma n le wọn) Una dey joke, I'm serious, oh Na me get kpoli wey smell like Oreo, I'm smoking OG Me no like story, me like money o, as if you know me (Know me) 'Cause my ex-girlfriend too like Soji o (Soji o), na me dey run P Baby I did not choose this life I'm sorry o, girl the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Cali) Me no like story he like e money o (Money o) As if you know me (Know me) 'Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P Baby I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl the life chose me Na me get kpoli wey smell like Oreo (Oreo) , I'm smoking OG (Money) Me no like story he like e money o (Money o) As if you know me (Know me) 'Cause my ex girlfriend too like soji o (Soji o), na we dey run P Baby I did not choose this life I'm sorry o (I'm sorry o), girl the life chose me From Letras Mania