BNXN

Set Up
All I really care about is my peace Stacking my cheese Owo mi Lon je kin demo Wetin go make me shine my teeth E go be money Most of my haters no get work Shorty said 'Buju sign on my tits?' And I'm like 'Please' Me wey I just come from sermon Shoutout to Mofeez He Dey give me trees Mon jeun lo, olomi Mon demo I told my Padi one day I said Imma make it some day I'm in the club on Sundays Cause I no get work on Monday Herh herh herh herh I'm still chasing money Herh herh herh herh I'm still chasing money If your baby no like me, na set up Cause I dey give you chop Fi ijo si oo If your bobo no like me, na set up Letras de cancionesCause I dey give you chop ke'yo Fi ijo si oo If your baby no like me, na set up Cause I dey give chop ke'yo ke'yo Fi ijo si oo If your baby no like me, na set up Cause I dey give chop ke'yo Fi ijo si oo If your bobo no like me, na set up I dey give you chop ke'yo ke'yo ke Fi ijo si oo Monday to Sunday, my aura sexy Fine boy, melanin Gbedu we just dey drop, getting maximum wage Champion, heavyweight, moni Maserati, moni bi two Dodge I fit pull up in a Rover or a Lamborghini (sexy sexy) Congrats from Kanye, ability pass Kante Before Kin to sa n le I know say I go blow (Happy people) Strongest in my city, gangster in my city We fear no police, 2pac California I get babe for London, I get one for Paris I get one for Germany, one from Philadelphia (Hey baddie) You know say I get gold, you know say I get silver My aboki get diamond, omoge shi gege If your baby no like me, na set up Cause I dey give chop ke'yo ke'yo Fi ijo si oo If your baby no like me, na set up Cause I dey give chop ke'yo ke'yo Fi ijo si oo If your bobo no like me, na set up I dey give you chop ke'yo ke'yo ke Fi ijo si oo From Letras Mania