Olamide

Hasibunallah
Hundred million dollars mo ma je'nbe Them say little money soonest spending But I no be rookie mo ti pe'nbe Osha mo'no mo'no osha blem-blem If them no fit cope na their problem Things I labour for I must enjoy them Anyone wey dey, make you join dem Osha mo'no mo'no osha blem-blem Shebi eyin nor ku ti mo mi, ah I no dey joke with my money, ah 'Cause I dey hustle for my money, oh Hustle to the early morning Opelope prayer mummy Na why sapa e no dey gum me Oluwa wey dey do am for me He no go ever give up on me Auzubillah Minashaita nirajeem Asubunolai wali molinwaqil Allahu akbar Many tried, many failed Never back down, still on my feet Ina teina quadi quo sora Make small move, won ti fo sara Letras de cancionesAllhamdululai, glory to Allah Ota o le yowa pe oshe fun awa No dey force you to understand me How can you do when I'm outstanding The file is bigger than your bandwidth Get down low, not withstanding Billion dollar, finna count it You nor see the dream when I plant it They say the money raining, me I pack it, oh Young Aliko Dangote in transit Shebi eyin nor ku ti mo mi, ah I no dey joke with my money, ah 'Cause I dey hustle for my money, oh Hustle to the early morning Opelope prayer mummy Na why sapa e no dey gum me Oluwa wey dey do am for me He no go ever give up on me Auzubillah Minashaita nirajeem Asubunolai wali molinwaqil Allahu akbar Many tried, many failed Never back down, still on my feet Ina teina quadi quo sora Make small move, won ti fo sara Allhamdululai, glory to Allah Ota o le yowa pe oshe fun awa Auzubillah Minashaita nirajeem Asubunolai wali molinwaqil Allahu akbar Many tried, many failed Never back down, still on my feet Ina teina quadi quo sora Make small move, won ti fo sara Allhamdululai, glory to Allah Ota o le yowa pe oshe fun awa From Letras Mania