1da Banton

Woza
(Easy) Original 1da Banton, yeah Gbedu don dey enter ò Party don dey scatter ò Hustle na the ginger ò The money dey flow like water ò (like water ò) Gbedu don dey enter ò (gbedu don dey enter ò) Party don dey scatter ò-ò (party don dey scatter ò-ò) Hustle na the ginger ò The money go flow like water ò (money dey flow water ò) Jẹn′bẹ, if you see woman, hold her, jẹn'bẹ Waist like Coca-Cola, jẹn′bẹ Anything we order-order, ten ten, ten ten Woza (woza) Barman, kiá-kiá (woza) I dey on full la vida (local) The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback) (Stop-stop-stop-stop, stop-stop-stop) (Stop-stop-stop-stop, stop-stop-stop) Trábáyè, trábáyè, uh-uh gbèmi trábáyè (Stop-stop-stop-stop, stop-stop-stop) Uh-uhn-uhn, uhn-uhn-uhn, uhn-uhn-uhn, uhn-uhn (Stop-stop-stop-stop, stop-stop-stop) Letras de canciones I no dey fear woman wey carry biggie yansh I dey do anyone, carry overload At a time, I be Oliver carn- If I catch your girl, I go buy her a danfo More Hennessy and money, for the girl dem wey dey like me flex, unruly (wey dey like me flex, unruly) More money, more girls on me (it's biggie bum-bum, fisi tàn-) Jẹn'bẹ, if you see woman, hold her, jẹn′bẹ Waist like Coca-Cola, jẹn′bẹ Anything we order-order, ten ten, ten ten Woza (woza) Barman, kiá-kiá (woza) I dey on full la vida (local) The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback) Jẹn'bẹ, if you see woman, hold her, jẹn′bẹ Waist like Coca-Cola, jẹn'bẹ Anything we order-order, ten ten, ten ten Woza (woza) Barman, kiá-kiá (woza) I dey on full la vida (local) The one wey we do yesterday, throwback, throwback (throwback, throwback) From Letras Mania