DaVido

Anything
(Grey) (Louddaaa) People talk, people talk, but nobody fit fill my position But as I be David for this one, who born Goliath wey dey micrimo? Gats, go hard or go home, I don reach your goal post I stand on my ten toes, dem no fit stain my yellow You can't catch me sleeping, on God Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop (No go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything No go stop (No go stop) Know I put my lifе on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, еmi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen Letras de cancionesBut I no dey gree for nobody, I dey hawk my music jẹjẹly, ajeh Why me go lay low? (Low) When I get many people for my pay-roll Ah, one billi' one day, o sa mọ Oluwa lo n ṣe Make dem leave bad dream for Pharaoh, bottle of Martel ah, feeyan No get time to sleep, leave pressure for the weak No go stop (No go) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything (Anything, anything) Anything, anything (Anything, anything) No go stop (No go stop) Know I put my life on this P so long (P so long) And as I dey I fit conquer anything, anything Anything, anything Emi stubborn, emi Lion, Iginla, igi-iroko, emi gan-an gan-an I still get love for Edikangikong, diferrent girls on my phone, but I steady lock up Balling na normal thing, and I been don blow by seventeen From Letras Mania