Ruger

Hell Cat
You gotta know what you're doing We coming off a world tour We killing shit, global Let niggas know Ru Coz it's like I don't think they understand If you no see am happen na story Don't ruin my day for me I ain't got no time on my Rollie, hmm As I no see who go help me dey roll my kpoli I'm guessing we're done, call it a night, no be so or die, I'm sorry my jolie Jolie oh oh oh oh Man too blessed and you know And when you mention my name all the girls go down Man used to trek on the road Now I got wheel options so hard to choose one All ah globe the girls dem know How much I care for dem Shey you hear say London girls chop me like Nando's Hear me well when I say O ti lọ It's far gone like a hell cat on a free road O di ọla Letras de cancionesIf you see me again be like say you see ghost O ti lọ far Say she wanna get back with a brother Ọmọ I've gone far Hell yeah I told niggas we ain't playing games Test us and you'll see we are the chosen ones Why it's like I can't lie I don't even know how to explain it It's mad Where una dey? Where una dey, yeah yeah For my front repeat wetin you say Coz na my dey I dey jẹjẹ Before you match my tail Wọn ma ba mi wa ẹ dele, yeah yeah But for now I dey LA When I'm back they're dead (Pree dat) You want my dark side What you seek you go find Line between peace and war tiny Either I don't go at all or go hard Extreme measures I'll take won't let you go lad Pray that I won't take this matter to heart Every day steady listen to my soul rant Swear you don make your bigger bro mad You don't want to go that route yeah ah If you no see am happen na story Don't ruin my day for me I ain't got no time on my Rollie hmm As I no see who go help me dey roll my kpoli I'm guessing we're done Jolie oh oh oh oh Man too blessed and you know And when you mention my name all the girls go down Man used to trek on the road Now I got wheel options so hard to choose one All ah globe the girls dem know How much I care for dem Shey you hear say London girls chop me like Nando's Hear me well when I say O ti lọ It's far gone like a hell cat on a free road O di ola If you see me again be like say you see ghost O ti lọ far Say she wanna get back with a brother Ọmọ I've gone far Hell yeah From Letras Mania