Ruger

Giveaway
'Bile! I am obsessed I am so in love with myself I dey burst my own brain Still impressed with myself You can not shame the shameless First work on yourself You no righteous fit the girls Wey dey stand Osapa by twelve Block myself sef na star chance I am listening to Adele Tell myself Ruger go easy on them If i don boof them finish Who I wan compete with If I don lock them inside canon Who dey wan come beef with Money na water And hin no get enеmy Me and my bros We go make am by any mеans As it is Na Mint full my Jeans We dey do giveaway Letras de cancionesAt all at all or anything Who run am Na bros J run everything Wetin be say It's semo we don chop everything As it is Na Mint full my Jeans We dey do giveaway At all at all or anything I suppose go for Xray Cos everyday man i dey chest billing (kilo wi) Owu no go see me (kilo so) And the money no go finish (kilo wo) Check my head to my toe Alhamdulillah you go see the steeze Diamond on my neck Body don dey freeze Fine fine girls dey wan give me kiss I no fit stay up all night (all night) Make i no collect money like usher (usher) All my men dey para Abi make i show you my contact (ppprrrrrrrr) Enemies na bastard (bastard) Dey later throway salute and shaun sir Mo kala gan mr joker How much be my money in total Bros J (ah) Make i no see nemesis I don dey collect head inside mercedes If you dey do werey in God premises (kilo n so) For days (ah) Lati bere genesis Oba collabo ni ko se lo mi (ko se lo mi) Ruger gbe won lo pelu melody Money na water (water) And he no get enemy Me and my bros We go make am By any means (any means) As it is Na Mint full my Jeans (ayi) We dey do giveaway At all at all or anything (je o mo je o mo) Who run am (ah) Na bros J run everything (bros j) Wetin be say It's semo we don chop everything (everything) As it is Na Mint full my Jeans (plenty mint) We dey do giveaway At all at all or anything (who run am ah) If Oluwa no run am Shey na Usain Bolt wan run am From Letras Mania