Fido

Awolowo - Remix
I go smoke that ganja until I go blind You go know say I dey ganja all the time Pass me the ganja give me brown rizla Pass me the ganja light me up so high Take me over, over, I dey cloud so high Fly me up oh, up so high Till I find myself talking with the most high Some some think say me I don dey mad, oh Oh e still dey go Leave am, leave am, leave am I think say him don enter that side As I dey let them know wetin dey my mind Some dem take me for a fool yeah Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah-yeah) A n fa'gbo lọ (Ahn) Awọlọwọ (Awọlowọ) Ayé n lọ (Ayé n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ) Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ) Mo ti ko'ti ikún si wọn Me I no mind wetin dem go talk Ewe at'egbo, na the only thing I know Ayé n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh) Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ) Mo ti ko'ti ikún si wọn Letras de cancionesMoney na the evidence Make dem nor see me finish nai dey make me dey gather every dollar for my every corner Na money first Abeg put am for my pocket I don't wanna hear your story, everybody got something to say Who talk am? Tell me who talk am Say money nor dey give happiness, who talk am? The claro wey I put under my pillow, who touch am? Them affi know it's a spiritual thing, yeah All of girls we are freaking ready Praying to God, Jah give me mercy If i'm looking pretty then I bring the party [?] Awolo Ole ole ole (Ole ole ole) Who dem catch be ole (Na who dem catch be ole) [?] Now them take us for a fool, ah Awolọ (Oh) Awolọwọ (Yeah-yeah-yeah) A n fa'gbo lọ (Ahn) Awọlọwọ (Awọlowọ) Ayé n lọ (Ayé n lọ) bẹbẹ n lọ (Bẹbẹ n lọ) Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ) Mo ti ko'ti ikún si wọn Me I no mind wetin dem go talk Ewe at'egbo, na the only thing I know Ayé n lọ (Ahn) bẹbẹ n lọ (Oh oh) Wọn ba mi sọ (Wọn ba mi sọ) Mo ti ko'ti ikún si wọn From Letras Mania