Chike

Not Your Daddy
Calling me by 3am Telling me, you got no friends Now, I gats pretend Like say, I dey feel the things You dey feel Wetin give you confidence? Shebi, you don jump my fence Now, I gats pretend Like say, I dey feel the things You dey feel Now, e don end in tears You don do reverse Now, you tell me say Na me the best You wan press reset No, oh I am not your mummy no (No-no-no-no) No-no-no I am not your daddy no (No-no-no-no) No-no-no I am not your mummy no (No-no-no-no) No-no-no Why are you calling me I am not your mummy (No-no-no-no) Letras de cancionesNo-no-no I am not your daddy no (No-no-no-no) No-no-no I am not your mummy no (No-no-no-no) No-no-no-no Why are you calling me Anything you wan do Na the thing you dey do Try make I confront you Turn my back you dey move I just dey looking you I cannot believe you You are shaking from the shaking Wey they don show you Now, e don end in tears You don reverse Now, you tell me say Na me the best You wan press reset No, oh I am not your mummy no (No-no-no-no) No-no-no I am not your daddy no (No-no-no-no) No-no-no I am not your mummy no (No-no-no-no) No-no-no Why are you calling me I am not your mummy no (No-no-no-no) No-no-no I am not your daddy no (No-no-no-no) No-no-no I am not your mummy no (No-no-no-no) No-no-no Why are you calling me No-no-no-no No-no-no No-no-no-no No-no-no From Letras Mania