Rema

DND
Uno, dos, tres (Banger) P Another banger Mo tun ti de, la ti dagbo ru, oshey Me wey be werey Oya, gawu oh, gawu Shey you no dey see say I just drop gbedu, ayy? Them talk say no be me be H-I-M, okay na You go come tell me na who oh, na who Make humility no go turn me malu (Malu, malu) Because if I talk one they go wan swallow me, ayy Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say They wan dey bully me, omo, I don too calm Talk my shit right up in your face, me I no dey shakе I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen bеcause e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) Baba wọn Letras de cancionesE sure for me my confidence no rely on any number one Too many solo hits, una go dey call me Solomon Girls dey chew gum, because they sabi say I be idan Omo make I no too talk, make I sofree sit-down Because if I talk one they go wan swallow me, ayy (Ayy) Shey I wan good, shey I wan bad? Shey I wan real, shey I wan fake? (Me I no do again) Oya see wins, now they wan shallow wins, say (Ayy-ayy) They wan dey bully me, omo, I don too calm (Don too calm) Talk my shit right up in your face, me I no dey shake I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi Even egbon dey collect DND I don do too much Ps and Qs, right now, I go put you on DND Keep your eye sharpen because e get as you go move around me wey you fit end up for DND I dey waka without security because I shucking one shakabula inside my GLE Ayy, oshey oh, o wan bi (Even egbon dey collect DND) P From Letras Mania