Rema

Trouble Maker
O-Obah Another banger How many dues wey the boy don pay? How many insult I go take, ah? Address your shit like I'm Jahgo I've been like this straight from the get-go I no dey take eye see loose bread If you miss your show you know say me I go take am Up my money 'cause your promoter desperate Make una no vex, na my money be my mandate Omo, many my country people eye red, oh My eye red for the green, that's yellow Some call me hybrid, and some call me hollow Keep who I really be on a low, low Day and night, all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle I dey pest my opps, make them restless on schedule Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet Letras de canciones Una dey kpakorokpa, I dey kpakurokpa You better relocate, I dey some closer Even if na red I go tackle, oh Shebi na vex you go vex? Omo werey me I no dey talk but try me first Better save your money, this game na be my best-dressed Bought my first land since I was seventeen You know steady grinding Nothing wey you go show me wey go really surprise me Omo, many my country people eye red, oh My eye red for the green, that's yellow Some call me hybrid, and some call me hollow Keep who I really be on a low, low Day and night, all my guys dey hustle Every penny dey touch my circle Omo, I dey pest my opps, make them restless on schedule Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet Dem say I be trouble maker I go disturb everybody Leave me, leave me, leave me, make I do my own, omo no judge me Make you sef reason E better say they no call me nobody I go still pass everybody even though say una use extra sheet From Letras Mania