Mr. Eazi

Jamboree
Zaga what? It's your boy Eazi I remember the day Wey I dey tell you say we for dey You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an I remember the day Wey you dey form when me I dey toast you You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an O ya baby jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you O ya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no know wetin you do me wey dey make I fall in love o Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no know wetin you do me wey dey make me fall in love o Letras de cancionesMake I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper When you dey para na Prada Friendly na Fendi All for you I go dey credit you monthly Service you daily Talk and do And if we marry today I no go commit adultery o That na true 'Cause me I'm with you all the way That kind cruise O ya baby jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you O ya baby jamboree I go like to be your Alhaji (Your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o Fall in love o She dey make I fall in love o I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Make you dey coolu coolu my temper Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) You dey coolu coolu my temper From Letras Mania