Mr. Eazi

Notorious
Dindandadidindi (yeah) Gbedu yin o dindin (Kw3) I no want stress I just want kpalansh I no want stress I just want kpalansh yeye I cannot kill myself So make I chop my life yeh I dey find person daughter To spoil tonight (ye) If anybody get Erica number Make e send my side I be notorious I no dey hear word I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word I no dey hear word again Kw3 Yeah I getti kele wey dey pray for me And other keles wey go kill for me Letras de cancionesCall e badamosi make e spray for me Dem never born the Baga wey go test me I no be Jesus and I don't forgive Vegetarian but I want the beef She want the business likey PLC Skinny bobo But I be B.I.G. yeye Omo I be notorious I no dey hear word I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word I no dey hear word again Kw3 If dem no ask you Make you no mention ye (make you no mention) My money plenty No need for pension ye (no need for pension ye) I dey blow money Na my profession ye The money no dey finish No recession No recession Omo I be notorious I no dey hear word I no dey hear word again Zagadat I be notorious I no dey hear word I no dey hear word again Kw3 From Letras Mania