Mr. Eazi

Olúwa Jò
Tosin good morning Once again thank you I just woke up to see a standing order again May the Lord stand for you in Jesus Name Tell my mummy sey I go bare the cost Tell Deborah sey enough is enough My friends tell me I don change 'cause I no dey pick their call Some vex for me 'cause I unfollow them for Instagram E be hard to know person wey love me for real Swear to God I feel lonely with people around me I get problems I dey face, tell me na who I go yarn? My pastor say e go pray as long as I send am cash Oluwa jọ Wa gbe mi soke titi lai Oluwa o Ma ju mi silẹ lailai Oluwa jọ Wa gbe mi soke titi lai Oluwa o Ma ju mi silẹ lailai From Letras Mania