Crayon

Belle Full
I go like, I go like, I go like I go like to be your number 9 Say na only your post I go shootin' my shot Even De Gea no fit save am We go chook leg for one trouser See my own sef na oversize Ọkịrịka bum shot wey you over price Na hin carry the ikebe wey dey energize me Only your love wey go belleful me Only you tanana my telephone Girly, I sure no be innie manie mo Say na only your love wey go belleful me Only your love wey go belleful me Only you tanana my telephone Girly, I sure no be innie manie mo Say na only your love wey go belleful me Shawty oh, shawty oh, oh-oh Call everybody oh, daddy oh mummy oh, oh-oh Make e dey know one thing oh Say, one thing don lead to something And na something wey cause nwantịntị loving Wey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh Letras de cancionesWerey uh, werey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh Wey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh You go know when you meet somebody You can't be without her body company Uh, I wanna please you I no dey tease you, oh my, oh my The number one, girl, your position valid You know the matter and your body conquer me Who go wan dey reason, say make I leave you, my oh my? Only your love wey go belleful me Only you tanana my telephone Girly, I sure no be innie manie mo Say na only your love wey go belleful me Only your love wey go belleful me Only you tanana my telephone Girly, I sure no be innie manie mo Say na only your love wey go belleful me Shawty oh, shawty oh, oh-oh Call everybody oh, daddy oh, mummy oh, oh-oh Make e dey know one thing oh Say, one thing don lead to something And na something wey cause nwantịntị loving Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh Werey uh, werey uh, wey uh, wey uh, girly oh, girly oh Werey uh, wey uh, wey uh, wey uh, girly oh, you my girly oh From Letras Mania