Patoranking

Abule
Hold am tight Hold am jeje (Go) This is another story oh, from my one Make I tell you wetin happen for Abule 'Bout this big party inside my Abule I went there with my bestfriend Kunle Kunle dey there with him gyalfriend Shile Ghetto gyals them dey like Takasufe So many pretty gyals dey inside my mule I just dey wonder say, which kind party eh Everyting yapa, everyting dey Ah, oshe I get many gyals, wey them dey come from Mowe AJ boys, them dey like to throw away Omo se gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy gyals like Meg Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold am tight Hold am jeje (Go) Hold am tight Hold am jeje (Go) Letras de cancionesThat's why I hold am tight Hold am jeje (Go) Hold am tight Hold am jeje (Go) Go Go Go Go Omoge whine am, you can do better Sweet gbedu from Ebute Metta All the way, to Niger Delta Na we get am Plenty ololo Gyal'em nuff, oh ogologo I just want sharply take one photo Before the Baba them tell us to go Ah, oshe I get many gyals, wey them dey come from Mowe AJ boys, them dey like to throw away Omo se gobe We just havin' fun We wan' carry on Crazy gyals like Meg Thee Stallion But my girlfriend dey here dey turn me on That's why I hold am tight Hold am jeje (Go) Hold am tight Hold am jeje (Go) That's why I hold am tight Hold am jeje (Go) Hold am tight Hold am jeje (Go) Go Go Go Go Go Go Go Go From Letras Mania