Erigga

You Dey Spit Sha
Eh, eh It's Paper, Boi Yeah, Erigga you dey spit sha Mhen it's sick sha This your beat sha Mhen na hit sha No dey form girl, take a pic sha Celebrity but I dey the street sha Am just rich, am [?] boutique sha See your front, see your back, see your hip sha See as you frosh, hope you no dey bleach sha She say she love me, una dey quit sha Na better bread I get no be chin-chin She dey laugh as we two dey exchange pin Warri boy she dey trip for my pidgin But later for my room I swear she go pick-pin See me I come from the South-side oh And I no scatter the outside oh I be party damager for inside oh You chop my pick put for Benin side oh Me I no like no delay If I must yarn they must to pay And when I dey go dem dey open All the guys and the girls them dey throway Letras de cancionesYeah, eh, eh Adúpe lo wo Olorun eh Eh, we get plenty money eh Adúpe lo wo Olurun eh Adúpe lo wo Olurun eh She wan enjoy me, how you take know? I dey scatter the purse and window Instagram pic she dey like am If i follow back, na to pipe am Erigga you ehn, womanizer Na you know manager, organizer I don pump her tire, forkornizer You fuck her nice everyday, I fuck her nicer Common [?] omo la fun love eh Bring better money come, she go drop skirt If you like smoke am, e no strong guy E no dey vibe you, how you take run guy? Eh See me I come from the South-side oh And I no scatter the outside oh I be party damager for inside oh You chop my pick put for Benin side oh Me I no like no delay If I must yarn they must to pay Anywhere that I go dem dey open All the guys and the girls them dey throway Yeah, eh, eh Adúpe lo wo Olorun eh Eh, we get plenty money eh Adúpe lo wo Olurun eh Adúpe lo wo Olurun eh NBC just dey para, oya banned am I no care so far area dey bang am Underground I too bad for the zanga You no reach shooter just check my shalanga Like Rihanna this babe sabi work, work Never put am her leg don dey shock, shock I dey feel her punmo wey dey under her pant Make we go Warri, go any country you like! (The president would not like this) Am just a small boy with a big God Making it is not really a big job Bring your CD plate come make I serve you Erigga I dey fill up the venue Dey there dey judge I don blow go PBG new money see the logo Rich slow man when they see am The money dey come I dey feel am die See me I come from the South-side oh And I no scatter the outside oh I be party damager for inside oh You chop my pick put for Benin side oh Me I no like no delay If I must yarn they must to pay And when I dey go dem dey open All the guys and the girls them dey throway Yeah, eh, eh Adúpe lo wo Olorun eh Eh, we get plenty money eh Adúpe lo wo Olurun eh Adúpe lo wo Olurun eh Adúpe lo wo Olurun eh Adúpe lo wo Olorun eh Yeah, woah S to the K Erigga baba Southside Northside connection From Letras Mania