Erigga

Ghetto Prayers
Jah Jehovah oh men Erigga dey yan On behalf of all my street boys mehn We dey look up to you say na you fit deliver Us comot for this one wey we dey right now mehn For the street no friendly at all Jah jiya lizha Oluwa Abeg Oba olu eh eh eh The street no friendly at all i swear Wa se gu water fun awon omo re Ki aiye le sa mo A trip to the south Wa ko omo re soke Jehovah na your hand I dey Jah ji aiye Jah Oluwa Oluwa nah your hand I dey Oba olu eh eh na your hand I dey Na your hand I dey Oluwa Wa se gu waater fun awon omo re Ki aiye le sa mo ki aiye le Wa ko omo re soke Jah Jehovah Na Erigga dey yarnù Letras de cancionesDem say village wey be say the only baber Make lion make all the goat ready to dey train afro We get many things wey we need to iron But first pass me that make I blow Day don break baba God how e dey be We no ey happy naim make us dey press lappi Na brand new G Wagon naim we wan tear Kofi nada kofi Shina Peller go fear The only problem wey we get na japa police As I dey rap dey hold two of my boys like this Na real life be this No be mbc two Come warri go see wetin these beast dey do Government nah hk police nah pickup Things dey pay for this country I no fit talk No light for my AC my gen don spoil Na the heat naim I convert to dey use right here wey you dey hear Jah ji aiye jah Oluwa Oba olu eh eh Wa se gun water fun omo re elija Wa gbe omo re soke Jah ji aiye jah oluwa Oba olu eh eh Wa se gun water fun omo re elija Wa gbe omo re soke Depression is real and real niggas dey rare So baba God wetin I still dey do here Voice for my head dey say lagoon lagoon I for like jump but police go dey there this afternoon Skeletons for my closet iffa hear Na my parlor dem follow me sidon now dey cut beer The fact say you dey hate dey turn my belle 'Cause you a rat you a pussy so my dearen Help me out wetin my brother dusat Why dem dey ve anything we pas with x class Night don reach how person waan go flex The one wey dey rain pon pon dey get pos Some even dey lodge for hotel dey form loader Ring gasser come my brother no try am Baba God bless my brothers wey dey press Middle finger to the sars wey no wan let dem rest Dey oppress hq just because you fresh Under AC dey blast Erriga latest After this jam I fit no go warri again But who dem help fuck them an their warri again Jah ji aiye jah Oluwa Oba olu eh eh Wa se gun water fun omo re elija Wa gbe omo re soke Jah ji aiye jah Oluwa Oba olu eh eh Wa se gun water fun omo re elija Wa gbe omo re soke From Letras Mania