Mr. Eazi

Fight
*Phone dial* Hey, Eazi I called you… um… i dont know where you are But Call me back, i wanna talk about things I wanna work them out I dont want to fight anymore Love… Cuppy! Zagadat Its your boy Eazi Ehn en My lady ehn ehn ehehn Zagadat Cant you see, cant you see Every time girl, You’re on my mind And you know that i know Every time girl,I’m on your mind See I want to fight ee for your love oh I want to fight ee for your love oh For your love, For your love See Letras de cancionesI ready to fight ee for your love oh I ready to fight ee for your love oh I go fit to shoot person for your love For your love eh Baby Can’t you see, Make i knock out o Things to share If i know, If i be know oh All these lies wey tear us apart I fit to buy gun for your love oh I fit to fight ee for your love oh I no go play for your love oh For your love, Eh I fit to buy gun for your love oh I ready to fight ee for your love oh Walahi, I go shoot person for your love For your love oh, My baby oh Baby me, I no go mind them Baby me, I no go mind them All these bad things we them dey say I no go mind them You be the finest, Wey you be the baddest all these bad things wey them dey say Wetin i dey see for my eye Wey e be you Wetin e dey my heart, Wey e be you Wey you never lie to me, Say e be true I say you never lie to me, Wey you be true Only you ou ou, Only you ou ou ou Baby na you ou, ey ey ey I fit to fight ee for your love oh I fit to fight ee for your love oh I ready to fight ee for your love oh Your love I want to fight ee for your love oh I ready to fight ee for your love eh I go fit to shoot person for your love oh For your love, My baby eh eh eh Oh oh From Letras Mania