Mr. Eazi

Tilapia
It's Del B on the beat Zaga, zaga See your settle ebi shabba Shabba, raba (It's your boy Eazi) aha Zaga, zaga See your settle ebi shabba Raba, shabba, take it Anytime time I wake up in the morning Abi jam go, jam go ehe Baby, give me music make we jam go, jam go ehe Ebe your body be the place wey a dey won go, won go aha I no go keep it on the down low Baby na fire Baby na, baby na My baby dey wire Baby na, baby na Baby na fire Baby na, oh baby na My baby dey wire Oh Abena, Abena Tonight, I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Letras de cancionesTowobo ma me, saa na wopε Baby gimme food make a chop oh Tonight, I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Towobo ma me, saa na wopε Baby gimme food make a talk to you Aye, Abena ama me tilapia εkכm de me, ehe Yεnkכ yεnkכ Abena ama me tilapia εkכm de me oh AMG baby, bכ me din ma me MDK, swag poof! Zaga dat Odo you be one in a pretty mili One in a billion *Sniff Sniff* Something dey smell fishy, aquarium Ebe like you dey try surprise, but I catch you already Abeg your tilapia feature me see you for call me Baby me nyε Wizkid nanso no tease me On your knees you for beg, you must to please me Dem figure say wanna love never go dey last Nanso hwε yεn bεkכ tככ Life is easy Baby na fire Baby na, baby na My baby dey wire Baby na, baby na Baby na fire Baby na, oh baby na My baby dey wire Oh Abena, Abena Tonight, I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Towobo ma me, saa na wopε Baby gimme food make a chop oh Tonight, I be hungry man Baby gimme food make a chop oh Towobo ma me, saa na wopε Baby gimme food make a talk to you Zaga, see your settle ebi shabba, shabba ah Zaga, see your settle ebi shabba Awuraba, shabba raba It's Del B on the beat Zaga, zaga See your settle ebi shabba Shabba, raba (It's your boy Eazi) aha Zaga, zaga See your settle ebi shabba Raba, shabba... From Letras Mania