P-Square

Danger
See me see wahala eh Wahala dey Verse 1 As we dey enter (enter) Na so some people just dey mental (mental) Cos them dey feel this instrumental (mental) Everybody to the center Omo wahala dey Omo wahala dey (hala dey) Them say P-Square, we don dey yarn again (yarn again) We come dey rhyme again (rhyme again) From Naija, we dey play away Omo, wahala dey Chorus I dey see danger You go see danger Omo, see danger We dey see danger Omo wahala dey (oh) Wahala dey (6x) Verse 2 If them dey talk our agenda (agenda) Letras de cancionesMake them go check our calendar (calendar) Na different countries we dey enter (enter) From January to December Omo, wahala dey So make you remember (remember say) Na Baba God be the defender (defender eh) We no retreat, we no surrender (surrender eh) Make we take them back to sender (sender) Omo, wahala dey lyrics from museke.com Wahala dey (hala dey) Them say P-Square, we don dey yarn again We just dey force, we come dey rhyme again From Naija, we don dey play away Omo, wahala dey Repeat Chorus Verse 3 E don dey Make we dey hustle make we enter (enter) Them say them no go gree say we be stranger (stranger) Them say we come from jail, we no remember See where we dey today E no be today (e no be today) Anything wey them like, make them do, don't let them get your way (get your way) All the bad things them do, dey fade away (fade away) Them say you say (who say) Na them go tire eh We still dey hammer eh See me see wahala dey Them say P-Square, we don dey yarn again We come dey rhyme again From Naija, we dey play away Omo, wahala dey See danger (danger) (8x) From Letras Mania