Burna Boy

On Form
Whoever carry my backwood, bring am out See backwood for here baba Come! make una no omila mi Lord o Bring am My Lord, Na hin be this Make e dey my possession Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ) O lọ jìnà, ó tún lọ far And e no pass through Muritala (Hm-mm) No carry me for mind (Hm-mm) I step in the name of love, oh-oh, oh-oh But now-a-days, oh-oh Tell them what they like to hear, oh-oh-oh E shock them as dem see me Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo) Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo) Hmm mm Error (error) Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo) Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo) Gba waju (Gba-gbe) gbé wo Ah! e no go tire me (Ah ah) Nothing we never see No dey fara si Letras de cancionesPerson toba wu, kobe O lọ finally, I'm on form Gba bí, má gba bẹ Gba bẹ, má gba bi Gba bí, má gba bẹ Gba bẹ, má gba bi If I hear, if I hear say I complain When I'm rocking, I'm rocking your body Sorry, coming from a long range And as always, (ahh) we be loving Anytime you holla me, I'm early I'll be lifting early Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo) Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo) Hmm mm oh, ero Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo) Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo) Gba waju (Gba-gbe) gbé wo Ah! e no go tire me (Ah ah) Nothing we never see No dey fara si Person toba wu, kobe O lọ finally, I'm on form I no dey too quick to talk, oh, oh No dey talkative like that, oh, oh I disguise my opolo, oh, oh And they not see me at all No trust my low na thief with my shalo, oh, oh My jajeli e no stop, oh, oh, oh This e nostril won't shame me Story of my life Ah! e no go tire me (Ah ah) Nothing we never see No dey fara si Person toba wu, kobe O lọ finally, I'm on form From Letras Mania