Burna Boy

Normal
Oya shogo logo, omo logo Lora motto, kólé tomorrow Naira kobo, owoni koko I see the future mo loju kokoro Ayé le cococo, issa joko And if you blow, jijo coco Shogo logo, oh, oh, omo logo Man shogolo Toba le gbe mi de bẹ, I go follow I no like trouble Don't like catching feelings A bo ri bí mo ṣe gaou, gaou I no get many padi Gyal dem dey pack like sardine Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh) Normal, normal (Omo logo, logogo) Normal, normal (wọn wá mi leko) Normal, normal Toba le gbé mi de bẹ Only the money, gbé mi de bẹ People dey doubt, say e sure for me ké? Rich nigga before I signed to label I dey grind from day one 'cause I like to make sense One, two girls and I want them naked Letras de cancionesWant no Grammy, it's overrated Need more girls 'cause my brother dey there And we like to make friends Once in a year Try to dey knack somebody girlfriend Find one sweet one, carry debe To bá lọ gọ́, wárí meme oh Toba le gbé mi de bẹ, I go follow I no like trouble Don't like catching feelings A bo ri bí mo ṣe gaou, gaou I no get many padi Gyal dem dey pack like sardine Gbagbe, wetin man go talk, e be normal, normal (Normal, oh) Normal, normal (Omo logo, logogo) Normal, normal (wọn wá mi leko) Normal, normal Normal, normal It be normal, normal Normal, normal (Normal, oh) Normal, normal (Omo logo, logogo) Normal, normal (wọn wá mi leko) Normal, normal Toba lé gbe mi de be, I go follow From Letras Mania