Adekunle Gold

Don't Be A Baby
Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah money, don't be a baby Out in Miami don't be a baby No cannabis but mo jogor Pon di replay, play my tune make we turn up (Gaddem) No go dey doubt like Thomas I be the lead when I move you follow Sho mo pe mo ni fe re o I no dey see tele o (Ooh) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody never, never, never worry me Olopa limme limme wetin I do Cos I pull up in a Benz Won ni o she yahoo Omo jeje I no dey do ashawo And I no be one of them wey dey do Ojoro 10/10 like sweet asaro And nobody badder, badder, badder (Janmo) Letras de cancionesI no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me, eh Whine for your money don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah Daddy don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah Daddy don't be a baby Out in Miami don't be a baby O jabo Kofo Ehn ehn o Se jeje no rush Ehn ehn o Tempted to touch Ehn ehn o Shey I dey enter ya eye I go give you some Yawa go burst Ehn ehn o Kelemute kelemute Ehn ehn o Yekeleba Ye Make you go check my record I no dey do wayo Olopa limme limme wetin I do Cos I pull up in a Benz Won ni o she yahoo Omo jeje I no dey do ashawo And I no be one of them wey dey do Ojoro 10/10 like sweet asaro And nobody badder badder (janmo) I no dey do anything wey go try to bother mi So make nobody ever ever worry me Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine fi yah daddy, don't be a baby Out in Miami don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Dirty Diane don't be a baby Whine for your money, don't be a baby Out in Miami don't be a baby From Letras Mania