Burna Boy

Vanilla
Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Abi o ja, baby won ja, see as you fine like mami water Just because you fine like Yemoja o Ti n ba gbe si e lara ye ma sa o Now she don dey call me daddy Love it when she's calling me Alhaji o Ki la ju ki la ri o, all over the world wo n wa me o And I no dey carry last, even though sey I dey try relax Girl you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am Yeah, and I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl you know your friend carry nyash Wetin you dey do me I no like am, yeah Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Letras de cancionesCome dey Make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah my sweety baby, carry body Mo n beri for your body, body Mo n spending all my money, money Wo bo se n carry body Yeah my sweety baby, carry body Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey Make my medulla dey malfunction (Ye) Falila say: "Make her come, come" She give me vanilla, make her chop, chop, chop Then her padi jamilah wey carry bum, bum Come dey make my medulla dey malfunction (Ye) And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah And I no dey carry last Even though sey I dey try relax Girl, you know your friend carry nyash Wetin' you, dey do me I no like am, yeah From Letras Mania