Burna Boy

Whiskey
I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh Some people bind and cast Some of them pray and fast See pastor don dey fat Shey na the thing God command Because of oil and gas, my city so dark Pollution make the air turn black Every man have to stay on guard I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh People dey sleep for their house dey get no work Some they walk on the other side of town Dey dem for hold up, some they pray for the traffic Make dey hail you make you show love When e reach when to go back home you go go club I no say e no easy my brother Cause you dey take am easy my brother As long as you are breathing my brother Letras de cancionesAs long as you no sink inside water I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh I fall too easy, and I poured the whiskey But no be disability, oh, no be disability, oh People wey dey pray for the rain but e no fall Rain dey fall for another mans place and e no stop E be like swimming pool for him house as e don flood All the things wey him get for his house many don lost From Letras Mania