Burna Boy

Wettin Dey Sup
Fu-fu-fu... Funkula I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash Check am, na kpa goro kpa Me I know say everybody got to die on day buried six feet under golo ta Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup Abajo, to ni ki ma so mo, nothing dey sup Cause I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup Dey my own, na me know wetin dey come You're waiting in vain, I'm overtaking again Start to dey dance Put your cap to the back If you know say na kpa goro kpa Cause I came with the gang Dem know say we bad to the max We no come here to come gallivant I dey tell paddyman cause I wise like el taliman If you no think am well e go hang Letras de cancionesDem go want carry chance wey you give dem spoil your dance As for me that one no be my plans Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course Wetin you hear, wetin dem talk, I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter, needing no salt Cause e no be rice and beans and ponmo Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup Abajo, toni ki ma so mo, nothing dey sup Pick dem one by one Make me burst my gun Poisonous like a long python Gunfiring, 911 dialing Never liked the sound of dem sirens They only respect the money and the violence So I get to show dem wetin dey sup I no be one of those men wey dey fear toto fuck nyash Check am, na kpa goro kpa Me I know say everybody got to die on day buried six feet under golo ta Make nobody tell my people make we try golo ta But if no be sake of one or two things you sef know say down you go down Wetin dey sup, wetin dey play, I no pay attention of course Wetin you hear, wetin dem talk, I'm watching my back and facing my front Truth dey bitter, needing no salt Cause e no be rice and beans and ponmo Me and my people don dey consult, make we dey understand wetin dey sup Aje, why we no go jaiye o, wetin dey sup Tell my brother jeun soke o, everything is okay o, wetin dey sup To ba je, ikan to ba fe je it's allowed o nothing dey sup Abajo, to ni ki ma so mo, nothing dey sup Cause I no fit depend on talk Dem go disrespect on top Then I show dem wetin dey sup Dey my own, na me know wetin dey come You're waiting in vain, I'm overtaking again The way the act is the way you know That's the impact The beautiful impact that we have on the people There's a lot of music that's out right now but the shit ain't at- it ain't life From Letras Mania