Burna Boy

Comma
This is for all my comma babes, mehn Comma way Wetin be this oh comma E Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you, oh Champion no be easy, oh comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot for your feelings oh comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now, comma Bad energy Bawo I go change am to another thing now, oh comma My baby jupa Make you whine to the sound of the guitar, oh comma Start to dey sing loud If you like the vibe I fit bring now, comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una know say me I dey keep am, oh really, really My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi Wetin be this oh comma Letras de cancionesE Don finish oh comma Something de miss oh comma I suspect you, oh Champion no be easy, oh comma Wetin be this oh comma I no believe oh comma Commot for your feelings oh comma Jejely sit down Make you no come tell me shit now, comma Bad energy Bawo I go change am to another thing now, oh comma My baby jupa Make you whine to the sound of the guitar, oh comma Start to dey sing loud If you like the vibe I dey bring now, comma Omo Ologo oluwaburna mo jigi jigi And if you want to see me, holla my nigi nigi (Richie, Richie) Una kno say me I dey keep am, oh really, really My people no say money, dey ton ba ri mi ri mi I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there Your body bad, your body bad, oh I dey see comma there With your fake breast, with the silicon, girl I dey see comma there With your booty so big and your leg so slim baby I dey see comma there Tell me why your skin so light and your elbow black, baby? I dey see comma there I dey see comma there I dey see comma, comma, comma there I dey see comma there I dey see comma there Comma there This is for all my comma babes, mehn Comma way From Letras Mania