Prince Nico Mbarga

Sweet Mother
Sweet mother I no go forget youFor dey suffer we you suffer for me yeah [2x]When i dey crry my mother go carry meShe go say my pikin wetin you dey cry yeah yeahStop stop! stop stop!! stop stop!!!Make you no cry again ooWhen i wan sleep my mother go pet me She go lie me well-well for bedShe go cover me cloth say make you sleepSleep sleep my pikin ooooWhen i dey hungry my mom go run up and down She dey find me somthing we i go chopSweet mother eeeeee..sweet mother oooo..eeeWhen i dey sick my mother go cry cry cryShe go say instead wey i go die make she dieShe go beg God, God help me, God help me, my pikin ooIf i no sleep, my mother no go sleepIf i no chop, my mother no go chopShe no dey tire oooSweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeahSweet mother eeeeeeeeeeeeLetras de cancionesSweet mother oooo....eeeee interlude...instrumental...You fit get another wifeyou fit get another husbandbut you fit get another mother? No! interlude...instrumental...when i dey hungry my mom go run up and down she dey find me somthing we i go chopsweet mother aaaaaa...sweet mother oooo..eeewhen i dey sick my mother go cry cry cryshe go say instead wey i go die make she dieshe go beg God, God help me, God help me, my pikin ooIf i no sleep, my mother no go sleepIf i no chop, my mother no go chopshe no dey tire ooosweet mother i no go forget dey suffer wey you suffer for me yeah yeahSweet mother aaaaaaaaaaaaaSweet mother eeee..oooooooSweet mother aaaaaaaaaaaaaSweet mother eeee..ooooooo From Letras Mania