P-Square

Who Dey Here
who dey here eh >4x na you dey here eh why you dey here eh you still dey here eh you go dey here eh Verse 1: We're back again (back again) we did it again (did it again) we make it rain haters go insane you want it too I'm gonna give it to you with the things that we do see the way they do the things to do thinking them are breaking your heart in two Now they can see all eyes on you Tell me wetin I man go do? eh haters ! haters!! ehhhhTell me wetin I man go do? haters ! haters!! ehhh tell me wetin I man go do? cause we dey do do do do do eh eh ooooo we sabi do do do do do Letras de cancionestell me wetin I man nothing I man go do. Chorus: who dey here eh >4x na you dey here eh why you dey here eh you still dey here eh you go dey here eh Verse 2 We keep it coming (keep it coming) ain't no stopping us (us us us us ...) the heat keep .... us the way we keep it popping bad belle people everywhere una go see us everywhere climbing up we no fear when they do the things they do thinking them are breaking your heart in two Now they can see all eyes on you Tell me wetin I man go do? eh haters ! haters!! ehhhhh Tell me wetin I man go do? haters ! haters!! ehhhh tell me wetin I man go do? cause we dey do do do do do eh eh ooooo we sabi do do do do do tell me wetin I man nothing I man go do. Chorus: who dey here eh >4x na you dey here eh why you dey here eh you still dey here eh you go dey here eh before they see us them go tey Verse 3 The reason why we dey tell them say na who dey here? plenty lions in this industry some still dey wonder how me and my brother don dey there eh my people seeing is believing stop their deceiving I know what you're seeing I know how you're feeling You're feeling like a stranger (stranger) Now you don dey hustle make you enter. (enter) The level wey we dey omo na danger we dey see danger we go still dey here wahala dey! haters ! haters!! eh Tell me wetin I man go do? haters ! haters!! eh tell me wetin I man go do? cause we dey do do do do do eh eh ooooo we sabi do do do do do tell me wetin I man nothing I man go do. Chorus: who dey here eh >4x na you dey here eh why you dey here eh you still dey here eh you go dey here eh [ad libs] una go dey here eh! (Merci à morry pour cettes paroles) From Letras Mania