Femi Kuti

Sorry Sorry
If my eyes no decieve me and na true be things my ears dey hear politicians and soldiers make e meeting Our country dem wan repair dem dey make like say dem know o know say na dem a spoil our country so as dem dey dabaru am dey o na so my people dey follow o o i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, i sorry for Africa sorry sorry o i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, i sorry for Africa sorry sorry o As we [never get decided]... Look my friends dem no like to hear word na to dey follow follow, follow dem enemies like zombie, dem dey go dey march dey go dey fight for other people wey spoil Nigeria so these politicians and soldiers Letras de cancionesdem be one and the same no one different [from] the other my people no wan know but with kind of leaders Africa no get hope Africans will suffer we go suffer reach our bone i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, e gba mi o sorry sorry o i sorry sorry o, i sorry for Nigeria, i sorry sorry o, i sorry for Africa i sorry sorry o, e gba mi o (Gracias a JAVA por esta letra) From Letras Mania